New single released by Dreemz produced by OJD.
Artiste of the year” Nominee at the ongoing Campus Mega Awards and AjayiCrowther undergraduate DREEMZ unleashes another Spectacular single.
The new Great Music from the “IGBEYAWO” crooner who is winning listeners heart home and beyond
Titles this "KindaLove” .
Listen, download and Share below. ff on twitter and instagram @ShotayoDreemz
๐ DOWNLOAD NOW
Song Lyrics
Intro
Solo1
This is a shout out to all the ladies wey dey treat their guys well
This is a shout out to all the girls wey dey make their bobo head swell
Omo dada lomo yen
Omo gidi lomo yen
As you don give me all of you
Make me wan dey sing for you
Hook
Girl i no go use you play suwe
I go dey love you everyday
No mind this haters dem just dey hate awon solo makinde
I go love you endlessly
I love you faithfully
And the kind of love wey you they give your boy
Chorus
Do me like (kpo kpo cigar)
See this kind of love wey u dey give
Neva seen such o
E dey do me like(kpangolo cigar)
Baby love me more
Baby give me more
Verse 2
I wanna love you
God knows me i wanna please you
And i adore you
Light up your world thats what i can do
Just like a candle
Shally baby(yes ke)
Eleyinjuege mi(yes ke)
So ma bami dele
Sisi nene o i love you scatter o
And the kinda love wey you dey give your boy
Hook
Girl i no go use you play suwe
I go dey love you everyday
No mind this haters dem just dey hate awon solo makinde
I go love you endlessly
I love you faithfully
And the kind of love wey you they give your boy
Chorus
Do me like (kpo kpo cigar)
See this kind of love wey u dey give
Neva seen such o
E dey do me like(kpangolo cigar)
Baby love me more
Baby give me more
Bridge
Your love dey make me catch cold baby oyinatumo
Odikwa bad your loving
Odikwa tight your loving X2
Outro
Its dreeemz o
Ojd
Emma bolt
Hob